Labour party presidential candidate, Peter Obi don tok say na youth unemployment de cause insecurity for North East

Labour party presidential candidate wey be Peter Obi don tok say na youth unemployment de cause insecurity for North East because plenty plenty youths de wake up every morning without food plus house.

Obi tok this one when him meet North-East stakeholders for Abuja.

Him come say insecurity go go if youths dem get work.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x