Oga Presido Buhari don join other world leaders to mourn Queen Elizabeth

Oga Presido Muhammadu Buhari don join other world leaders to mourn Queen Elizabeth wey die for the age of ninety-six.

Oga Presido Buhari, for one statement wey him Senior Special Assistant on top Media plus Publicity, Garba Shehu trowey give news men, say Nigeria history no go de complete without Queen Elizabeth.

For him own side, Indian Prime Minister Narendra Modi said tok for Twitter say him no go forget the queen good mind.

French President Emmanuel Macron still tok for Twitter say Queen Elizabeth na person wey good mind.

United Nations Secretary General António Guterres say the Queen do well to make Commonwealth stand well well.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x