Tag: International

Russia don accusate Ukraine say dem wan assassinate Putin
Russia don accusate Ukraine say dem wan assassinate Putin

Russia says e don shoot down two drones wey target Kremlin for Moscow last night and accusate Ukraine of attempt to take kill Presido Vladimir Putin. Video wey nobody fit verify show face for social media, and e be like say the object dey fly over Kremlin before one small explosion. For their side, Ukraine tok say…

Emergency workers don pull newborn baby girl commot from building wey collapse inside Syria
Emergency workers don pull newborn baby girl commot from building wey collapse inside Syria

Emergency workers don pull newborn baby girl commot from building wey collapse inside north-west Syria Her mama enter labour soon after the building collapse and she come born am before she die. The baby mama, four brothers and her aunty still die for the building wey collapse. One doctor come later tok say the baby now don…

Oga Presido Buhari don join other world leaders to mourn Queen Elizabeth
Oga Presido Buhari don join other world leaders to mourn Queen Elizabeth

Oga Presido Muhammadu Buhari don join other world leaders to mourn Queen Elizabeth wey die for the age of ninety-six. Oga Presido Buhari, for one statement wey him Senior Special Assistant on top Media plus Publicity, Garba Shehu trowey give news men, say Nigeria history no go de complete without Queen Elizabeth. For him own side, Indian…

Plenty people don pay respect to former Japanese Prime Minister, Shinzo Abe
Plenty people don pay respect to former Japanese Prime Minister, Shinzo Abe

Plenty people don pay respect to former Japanese Prime Minister, Shinzo Abe wey one man wey carry gun kill last week. The man wey carry gun been shot Abe when him dey tok for one campaign event for the city of Nara. Today, one motor wey de carry Abe body pass through Tokyo to the burial hall…

UN Secretary General calls for humanitarian ceasefire in Ukraine
UN Secretary General calls for humanitarian ceasefire in Ukraine

The United Nations Secretary General Antonio Guterres has called for a ceasefire in the Russian invasion of Ukraine. Guterres directed the UN humanitarian chief Martin Griffiths to explore the possibility of a humanitarian ceasefire in Ukraine. He said the measure was necessary to allow for progress in serious political negotiations that are aimed at reaching a peace…

Pope Francis urges world leaders to end Ukraine war
Pope Francis urges world leaders to end Ukraine war

Pope Francis has used his Sunday blessing and address in Vatican City to describe the conflict in Ukraine as an unjustified senseless massacre. The Pope who spoke to thousands of people who had gathered in Saint Peter’s Square, called on world leaders to stop the war in Ukraine. Pope Francis lamented that the violent assault against Ukraine…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x