Oga Presido Tinubu don adjust him ministers positions

Oga Presido Bola Tinubu don adjust him ministers positions even before de enter office.

This adjustment so, affect Federal Ministries for for of Marine and Blue Economy.

Osun State former governor, Gboyega Oyetola, wey Tinubu named as Minister on top Transportation, now go be Minister for Marine and Blue Economy.

The Minister on top Transportation na Sa’idu Alkali, while Bunmi Tunji-Ojo now na Minister for Interior.

Oga Presido Bola Tinubu Special Adviser on top Media plus Publicity, Ajuri Ngelale, confirm this one for statement.

Ngelale still tok say Oga Presido Bola Tinubu still change the name for the Niger Delta Ministry to Ministry on top Niger Delta Development.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x