Oga Presido Tinubu name airports after Buhari plus 14 other people

Oga Presido Bola Tinubu don name some federal airports after former Oga Presido Buhari plus 14 other ogbonge people.

The Federal Ministry of Aviation tok this one statement wey the Director for Airport Operations, Joke Olatunji sign.

Government rename Maiduguri Airport after Buhari and Port Harcourt Airport after Obafemi Awolowo while Nasarawa Airport de named after Usman Dan Fodio.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x