Ogun Police confirm say River don carry two men

Ogun Police confirm say River don carry two men, Femi Akinola and Tunde Falade for river sey de for Itori area for the state.

Ogun Police Command Tok Tok person wey be Omolola Odutola tok for statement say Akinola and Falade traveled from Lagos go Ogun State to take attend inauguration of one Cherubim and Seraphim Church for Onikoko.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x