Pro-Tinubu group dey stage protest to support current hardship

Supporters of Presido Bola Ahmed Tinubu don go stage protest for di domot of National Assembly complex inside Abuja ova di removal of petrol subsidy.

Di leader of di group, wey dem call “Stand Up Nigeria”, Sunday Attah tok se Presido Tinubu do di right thing and him suppose receive support.

While other Nigerians dey complain about di negative effect wey di increase for petrol pump price cause dem. 

Lasgidi FM’s Najite Atirene tok some motorists and passengers for Victoria Island, Lagos wey dey complain se. dem dey struggle to survive and adjust their lifestyle.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x