Russia don accusate Ukraine say dem wan assassinate Putin

Russia says e don shoot down two drones wey target Kremlin for Moscow last night and accusate Ukraine of attempt to take kill Presido Vladimir Putin.

Video wey nobody fit verify show face for social media, and e be like say the object dey fly over Kremlin before one small explosion.

For their side, Ukraine tok say their hand no dey the drone strike.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x