Some US abortion hospitals don de close after Supreme Court Judgement

Some US abortion hospitals don de close after Supreme Court Judgement on Friday remove American women dem constitutional right to take do abortion.

Many states for US de expected to introduce new ban after the Supreme Court throway their 50-year old judgement wey say abortion dey legit.

US Presido, Joe Biden don tok say the Supreme Court ruling na one big mistake wey de painful.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x