Tag: Boko Haram

600 inmates escape from Kuje Prison
600 inmates escape from Kuje Prison

Federal Government don confirm say six hundred prisoners escape from Kuje prison after terrorists attack the facility. Permanent Secretary for Ministry of Interior, Shuaibu Belgore wey talk this one when him visit the facility, explain say them don catch three hundred hundred prisoners wey run. Belgore tok say him de suspect say terrorists wey attack the prison…

Police don arrest one man wey dey do bomb for Boko Haram inside Taraba State
Police don arrest one man wey dey do bomb for Boko Haram inside Taraba State

Police for the Taraba State Command don arrest one man wey de manufacture bomb and still be member of Boko Haram terrorist group. Police arrest the suspect for him house wey de for Tella town inside Gassol Local Government area of the state wey him dey use as factory to take manufacture bomb. Police say dem arrest…

Nigerian army find one abducted Chibok school girl
Nigerian army find one abducted Chibok school girl

Troops for the 26 Task Force Brigade, don find one Mary Ngoshe, who the the Nigerian Army believe say na one of the students for Government Girls’ Secondary School, Chibok for inside Borno State wey Boko Haram kidnap for 2014. Nigerian Army confirm this one on top their Twitter handle. The army tok say dem find Ngoshe…

Nigeria soldier wey de work with Boko Haram don Kill himself
Nigeria soldier wey de work with Boko Haram don Kill himself

One Lance Corporal wey de for Nigerian Army, Abdullahi Jibrin, don kill himself say him get link with Boko Haram terrorists wey de operate for Yobe State. Report tok say Lance Corporal Abdullahi Jibrin de among the terrorists wey dey identify as part of the people wey attack Geidam community for inside Yobe State last week. Report…

18 suspected terrorists surrender to troops in Sambisa Forest
18 suspected terrorists surrender to troops in Sambisa Forest

The Nigerian Army says eighteen suspected terrorists have surrendered to troops in the Sambisa forest area of Borno State. The terrorists from Chingori village reportedly surrendered with eighteen adult women, who are said to be their wives, and nineteen children. This was confirmed in a statement by the Director of Army Public Relations, Brigadier General Onyema Nwachukwu.…

We never handed over 1000 repentant Boko Haram terorists to Borno State Government – Army
We never handed over 1000 repentant Boko Haram terorists to Borno State Government – Army

The Nigerian Army has denied claims that it handed over one thousand repentant Boko Haram terrorists to the Borno State government. The Director of Army Public Relations; Brigadier General Onyema Nwachukwu, described the report as an attempt to spoil the image of the Nigerian Army and discourage troops. Brigadier General Nwachukwu maintained that terrorist fighters arrested in…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x