Tag: EFCC

Court don set aside contempt judgment against EFCC chairmo, Abdulrasheed Bawa
Court don set aside contempt judgment against EFCC chairmo, Abdulrasheed Bawa

Federal Capital Territory High Court don aside contempt judgment against EFCC chairmo, Abdulrasheed Bawa. Justice Chizoba Oji take the decision after she hear application wey EFCC Chairmo bring with new information on top the matter wey court take sent Bawa go prison. Report tok say Justice Oji reverse the first ruling, she come still declare at the…

EFCC say dem go appeal their chairmo conviction
EFCC say dem go appeal their chairmo conviction

Economic and Financial Crimes Commission don tok say dem go appeal their Chairmo wey be Abdulrasheed Bawa conviction sake of say him disobey court order. The anti-corruption agency tok tok person, Wilson Uwujaren, tell tori people say the Commission go appeal the ruling. You fit remember say one High Court wey sit for Abuja convict EFCC Chairmo,…

Court don clear former Plateau State Governor Jonah Jang of 6.3-billion-naira corruption allegiate
Court don clear former Plateau State Governor Jonah Jang of 6.3-billion-naira corruption allegiate

Plateau State High Court don clear former Plateau State Governor Jonah Jang of 6.3-billion-naira corruption allegiate wey EFCC level against am. Justice Christy Dabup for her judgement still discharge Yusuf Pam wey be cashier for the office for the Secretary to the Plateau State Government.

EFCC don send one man go USA make him go face yahoo yahoo charges allegiate
EFCC don send one man go USA make him go face yahoo yahoo charges allegiate

Economic and Financial Crimes Commission don send one Fatade Idowu Olamilekan go USA make him go face yahoo yahoo charges allegiate EFCC’s do this one based on request from FBI for US say Olamilekan do yahoo yahoo wey reach three-point-three million dollars. EFCC tok for one statement say records from Southern District Court for New York, say…

Court bail Rochas Okorocha for N500m
Court bail Rochas Okorocha for N500m

Federal High Court for Abuja don grant bail to former Imo State governor, Rochas Okorocha. Justice Inyang Ekwo grant Okorocha bail for five hundred million naira. Justice Inyang Ekwo give the order as him de rule on top bail application wey Okorocha bring come the court. The former governor dey face trial on top two point nine…

EFCC arrest Senator Rochas Okorocha for inside Abuja
EFCC arrest Senator Rochas Okorocha for inside Abuja

Economic and Financial Crimes Commission don arrest Senator Rochas Okorocha after gbege wey shele for the former Imo State Governor house for inside Abuja. Reports tok say EFCC operatives been arrest Senator Okorocha around 6:48PM yesterday, after dem break down security door wey de for him mansion. EFCC tok say dem arrest Senator Okorocha sake of say,…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x