Tag: Governor Ademola Adeleke

Oga Presido Buhari welcome Supreme Court judgment on top Osun Governorship election
Oga Presido Buhari welcome Supreme Court judgment on top Osun Governorship election

Oga Presido Muhammadu Buhari don welcome Supreme Court judgment on top Osun Governorship election wey confirm Adeola Adeleke as Osun State Governor. Oga Presido Buhari for statement wey him Special Adviser on top Media plus Publicity, Femi Adesina issue, tell Osun State people make dem support Governor Adeleke make him for succeed. For him side; former Vice…

Supreme Court confirm Ademola Adeleke as Osun State Governor
Supreme Court confirm Ademola Adeleke as Osun State Governor

The Supreme Court don confirm Ademola Adeleke election Osun state governor. One five-member panel of the Supreme Court wey deliver judegment today tok say the Court of Appeal correctly return Adeleke as Osun State Governor. You fit remember say the Court of Appeal wey siddon for Abuja for March, put back Adeleke as the governor of Osun…

Governor Adeleke don appoint New Head of Service
Governor Adeleke don appoint New Head of Service

Osun State Governor, Ademola Adeleke don appoint Samuel Aina as the state new Head of Service. Governor Adeleke tok tok person wey be Olawale Rasheed na him announce the appointment for one statement. Rasheed tok say the new Head of Service so, don serve for many many capacities for international plus local levels.

Osun State House of Assembly say dem no gree say Governor Adeleke change the state name
Osun State House of Assembly say dem no gree say Governor Adeleke change the state name

Osun State House of Assembly don tok say dem no gree say Governor Adeleke change the state name to the former one. You fit remember say Governor Adeleke for him inaugural address, order say make the state return to him name wey be Osun State. Former governor Rauf Aregbesola been chang the state name from Osun State…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x