Tag: National

Nigerian Railway Corporation say dem no go resume train services for Abuja-Kaduna route for now
Nigerian Railway Corporation say dem no go resume train services for Abuja-Kaduna route for now

The Nigerian Railway Corporation say dem no go resume train services for Abuja-Kaduna route for now. The tok tok person for the corporation, Yakub Mahmood, tok for one statement say dem go announce new date soon. If you fit remember say, the Nigerian Railway Corporation been suspend operations for the route after some men wey carry gun…

Peter Obi condemn money politics for inside Nigeria
Peter Obi condemn money politics for inside Nigeria

2023 presidential aspirant, Peter Obi don tok say Nigeria no go grow if politicians continue to de steal public money come still de share am give Nigerians. Obi, wey be former Governor for Anambra State, tok say Nigeria no be poor country, but the country de suffer for poor leadership. Peter Obi tok say if him win…

Oga Presido Buhari direct all FEC members wey wan run for election say make dem resign
Oga Presido Buhari direct all FEC members wey wan run for election say make dem resign

Pre Oga Presido Buhari don direct all FEC members wey wan run for election say make dem resign onor before Monday the 16th of May, 2022. Oga Minister of information plus Culture, Lai Mohammed, tok this one on Wednesday after the Federal Executive Council meeting. Those wey dey affected na Ministers for Transportation, Rotimi Amaechi; Niger Delta,…

SERAP ask public official wey wan contest 2023 election make dem declare their assets
SERAP ask public official wey wan contest 2023 election make dem declare their assets

SERAP don ask public official wey wan contest 2023 election make dem declare their assets SERAP Deputy Director, Kóláwolé Olúwádàre, tell Lasgidi FM’s News Desk say if politicians declare their assets, e go help set agenda for campaign. Kóláwolé Olúwádàre come still de mention some part four laws wey make compulsory for aspirants to declare all the…

Reverend Father Kukah challenges Federal Government to a debate on the state of the nation
Reverend Father Kukah challenges Federal Government to a debate on the state of the nation

The Catholic Archbishop of Sokoto Diocese, Reverend Father Matthew Hassan Kukah, has challenged the APC-led Federal Government to a debate on the state of the nation. Reverend Father Kukah particularly called out the Minister of Information and Culture and the two presidential spokesmen, Femi Adesina and Garba Shehu. The Catholic cleric made the call during an interview…

Terrorists release another video of captured train passengers
Terrorists release another video of captured train passengers

The terrorists who attacked a Kaduna-bound train last month have released a video of some of the abducted passengers. The train which departed Abuja on March 28, 2022 was attacked about 30 minutes to its destination. The attackers had bombed the rail track, forcing the train to derail after which they opened fire on the passengers killing…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x