Tag: National

Ohanaeze Ndigbo say dem no happy with Oga Presido Buhari comment on top gbege for Southeast
Ohanaeze Ndigbo say dem no happy with Oga Presido Buhari comment on top gbege for Southeast

Ohanaeze Ndigbo Worldwide don tok say dem no happy with Oga Presido Muhammadu Buhari comment on top gbege wey dey shele for Southeast. The igbo body tok say e de wrong for Oga Presido Buhari to suggest say non-indigenes plus security officials na the only people wey men wey carry gun de kill for the zone. Ohanaeze…

Police sack one officer wey use machete flog person
Police sack one officer wey use machete flog person

Police sack one Police constable Liyomo Okoi, wey use machete flog person for one place for inside Cross River. Police tok tok person, Muyiwa Adejobi confirm for one statement say Liyomo lose him base on instruction wey Inspector General of Police, wey be Usman Alkali Baba give. Adejobi come still tok say I.G.P. Baba for the statement…

Oga Presido Buhari Swears In 3 New Permanent Secretaries
Oga Presido Buhari Swears In 3 New Permanent Secretaries

Oga Presido Muhammadu Buhari don administer oath of office to 3 new Permanent Secretaries of the Federal Civil Service. Oga Presido Buhari performed the ceremony today for Council Chambers before the weekly Federal Executive Council start. The new Permanent Secretaries na Lydia Shehu Jafiya wey come from Adamawa State; Udom Okokon Ekenam wey come from Akwa Ibom…

Terrorists release five more kidnapped Kaduna train attack victims
Terrorists release five more kidnapped Kaduna train attack victims

Terrorists don release five passengers wey dem kidnap on March 28 for one train wey de travel from Abuja go Kaduna. The tok tok person for Islamic preacher Ahmad Gumi wey him name na Tukur Mamu confirm say the terrorists don release the passengers. But e no dey clear say whether dem pay money to the terrorist…

Oga Presido Buhari say him go tackle insecurity
Oga Presido Buhari say him go tackle insecurity

Oga Presido Muhammadu Buhari don promise say him administration go tackle insecurity for we country. Oga Presido tok this one today when he receive letters from new Canadian High Commissioner to Nigeria wey be Ambassador James Kingston Christoff plus Ambassador of Mexico to Nigeria, Juan Alfred Oritz for State House inside Abuja. Oga Presido Buhari use the…

INEC don warn about fake online voter registration websites
INEC don warn about fake online voter registration websites

Independent National Electoral Commission don warn say many many fake websites don come online to de advertise voter registration. Festus Okoye wey be INEC National Commissioner for Voter Education and Publicity na him tear this warning for statement. This warning de come so after INEC conclude Continuous Voter Registration exercise for the 2023 general elections.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x