The Inspector General of Police, Usman Alkali Baba, don ban the use of spy number plates across we country. IGP Alkali Baba also direct say make dem withdraw all spy number plates wey dem don issue before before and make police seize spy number plates wey still de in use. The police tok tok person wey be…
Oga Presido don hold emergency meeting with Service Chiefs, some other security oga dem plus including some ministers for Presidential Villa for inside Abuja. The meeting dey come after terrorists attack Kuje Prison for inside Abuja and come still free some people including some Boko Haram jaguda people. Minister for Police Affairs, Mohammed Dingyadi wey follow State…
Oga Presido Muhammadu Buhari don swear in seven new ministers wey Senate been confirm. Him administer oath of office to them before the weekly Federal Executive Council meeting start for the Presidential Villa inside Abuja. Oga Presido Buhari also reshuffle him cabinet small after him swear in the ministers dem. The new assignments show say Umana Umana…
Senate don confirm Philip Aduda as dem new Minority Leader Senator Aduda na him de replace Senator Enyinnaya Abaribe wey come from Abia State, who comot from PDP join APGA Senate still confirm Senator Chukwuka Utazi nomination as new Minority Whip. The Senate still receive resignation letters of three Senators from the All Progressives Congress. The Senators…
Oga Presido Muhammadu Buhari don inaugurate Presidential Council for Electronic Government plus Digital Economy. Oga Presido during the inauguration ceremony wey shele for State House inside Abuja promise say him administration go de continue to de take advantage of digital technologies to take change every sector of the country economy. Oga Presido Buhari come direct say na…
APC National Working Committee don approve another amendment for the party primaries timetable. This latest adjustment wey be the second one for two days, show say, APC go conduct their senatorial primaries from Friday, May 27, till Saturday, May 28. The APC National Working Committee still approve say primaries for House of Representatives aspirants, go hold for…