Tag: #PDP

Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaign because of flood
Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaign because of flood

Labour Party presidential candidate, Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaigns and am to help people wey flood affect for some states across we country. Obi tok this one as him de address journalists after him visit Benue State Samuel Ortom for him house for Abuja.…

PDP don start their presidential campaign for Akwa Ibom State
PDP don start their presidential campaign for Akwa Ibom State

Peoples Democratic Party don start their presidential campaign for Uyo wey the Akwa Ibom State capital. The party presidential candidate and former Vice President, Atiku Abubakar, him running mate wey be Delta State Governor, Ifeanyi Okowa plus Akwa Ibom State Governor, Udom Emmanuel na some of the people wey attend the event. Rivers State Governor, Nyesom Wike…

PDP Board of Trustee Members go meet Governor Wike for Port Harcourt
PDP Board of Trustee Members go meet Governor Wike for Port Harcourt

PDP Board of Trustee Members go today meet Governor Nyesom Wike for Port Harcourt wey be Rivers State capital. The emergency meeting wey the BOT put together na part of efforts by PDP to take settle Wike plus other southern governors for the party wey de vex. The BOT delegation go still try convince Wike plus him…

Supreme Court throwey Dan Orbhi’s case Against Governor Obaseki of Edo State
Supreme Court throwey Dan Orbhi’s case Against Governor Obaseki of Edo State

Supreme Court don throwey Dan Orbhi’s case wey him PDP faction file against Governor Godwin Obaseki of Edo State The number one court for one judgment wey Justice Emmanuel Agim deliver say courts no get right to put mouth for political parties leadership matter. Justice Agim still ask political parties make dem de always obey their own…

Governor Wike say him and him supporters no go comot for PDP
Governor Wike say him and him supporters no go comot for PDP

Rivers State Governor Nyesom Wike say him and him supporters no go comot for PDP. Governor Wike wey tok when him meet PDP supporters for Rivers State, say him go still de PDP to make sure say the party get internal democracy. Governor Wike say inspite of the small disagreement wey PDP get for national level, PDP…

PDP NEC don pass vote-of-confidence on top him National Chairmo
PDP NEC don pass vote-of-confidence on top him National Chairmo

People’s Democratic Party National Executive Council don pass vote-of-confidence for Iyorchia Ayu as the party National Chairmo. PDP NEC been adopt the vote of confidence for one meeting for Abuja after the Minority Leader for the House of Representatives, Ndudi Elumelu move the motion for that meeting. For him own side, PDP presidential candidate wey be Atiku…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x