Tag: #PDP

Peter Obi don meet Nyesom Wike, Mimiko plus other people dem
Peter Obi don meet Nyesom Wike, Mimiko plus other people dem

The presidential candidate for Labour Party, Peter Obi, don still meet Rivers State Governor, Nyesom Wike and former governor of Ondo State wey be Olusegun Mimiko. Former Cross River State Governor, Donald Duke; Benue State Governor, Samuel Ortom; Abia State Governor, Okezie Ikpeazu, Gombe State former governor, Ibrahim Dankwambo still attend the meeting wey take place for…

Wike say him no carry Atiku go court
Wike say him no carry Atiku go court

Rivers State Governor Nyesom Wike don deny say him no carry PDP, the party presidential candidate wey be Atiku Abubakar plus Sokoto State Governor Aminu Tambuwal go court. Governor Wike wey yarn this one for the commissioning of House of Assembly Quarters for Port Harcourt, say the important thing wey de him mind na to do better…

PDP Senate Caucus members don meet Atiku   
PDP Senate Caucus members don meet Atiku  

PDP Senate Caucus members dem don meet Atiku Abubakar and Governor Ifeanyi Okowa. The meeting na part of effort to take reconcile party members wey they vex as the 2023 general elections dey near so. Some PDP top-top people like Nyesom Wike dey vex about some recent develop for the party PDP National Chairman, Iyorchia Ayu attend…

Atiku don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good
Atiku don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good

Peoples Democratic Party presidential candidate wey be Atiku Abubakar don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good. Atiku wey tok this one when him appear for one television interview, tok say the decision wey APC take so, go divide Nigerians along religious lines. The former Vice Presido come still explain say him choose Delta State Governor…

Jandor don announce Funke Akindele as PDP governorship running mate for Lagos
Jandor don announce Funke Akindele as PDP governorship running mate for Lagos

Lagos governorship candidate for the Peoples Democratic Party, Olajide Adediran wey most people know as Jandor don announce Nollywood actress, Funke Akindele as him running mate. This one dey happen days after Funke marriage with him husband Jjc Skillz scatter. Jandor wey tok this one for one statement, say Funke wey come from Ikorodu and Lagos East…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x