Tag: President Bola Tinubu

Senator Shehu Sani say Presido Tinubu dey dismantle former Presido Muhammadu Buhari defective pillars
Senator Shehu Sani say Presido Tinubu dey dismantle former Presido Muhammadu Buhari defective pillars

Human rights activist-turned politician, Senator Shehu Sani tok se jollification wey follow di actions of Presido Bola Ahmed Tinubu na becos of di actions wey past Presido Muhammadu Buhari no gree take. The former Kaduna Central Senator tok se di eight years od di Buhari administration no sweet, plus tok se di former presido no dey fit…

Oga Presido Tinubu met State Governors
Oga Presido Tinubu met State Governors

Oga Presido Bola Tinubu don met with the thirty-six states governors for we country for inside  the Council Chamber wey dey for the Presidential Villa inside Abuja. The meeting so, na the first meeting wey Oga Presido go hold with governors since him enter office. Oga Vice Presido Kashim Shettima, Secretary to the Government of the Federation,…

George Akume don start work as SGF
George Akume don start work as SGF

Senator George Akume don start work as the Secretary to the Government of the Federation. Oga Presido Bola Tinubu perform the swearing-in of Senator Akume as SGF for the Presidential Villa in Abuja. People wey come the ceremony na the Vice Presido Kashim Shettima; the Senate Presido Ahmed Lawan; Head of the Civil Service for the Federation,…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x