Tag: President Bola Tinubu

Oga Presido Tinubu name airports after Buhari plus 14 other people
Oga Presido Tinubu name airports after Buhari plus 14 other people

Oga Presido Bola Tinubu don name some federal airports after former Oga Presido Buhari plus 14 other ogbonge people. The Federal Ministry of Aviation tok this one statement wey the Director for Airport Operations, Joke Olatunji sign. Government rename Maiduguri Airport after Buhari and Port Harcourt Airport after Obafemi Awolowo while Nasarawa Airport de named after Usman…

Presido go come back to Nigeria before Sallah
Presido go come back to Nigeria before Sallah

Presido Bola Ahmed Tinubu suppose comme come back tomorrow, so as to celebrate di Muslim festival of Eid-El-Kabir. Presido Tinubu comot Abuja go France lasr week for di Financial Pact Summit inside Paris and him suppose come back to Nigeria on Saturday but di Presido divert to di United Kingdom for wetin him media aide say na…

Presidency don wash hands comot for propose 114% salaries increment for some government workers
Presidency don wash hands comot for propose 114% salaries increment for some government workers

The Presidency don wash hands comot for propose 114% salaries increment for political plus judicial workers. Oga Presido Special Adviser on top Special Duties, Communication plus Strategy wey be Dele Alake tok say Presido Tinubu no approve any salary increase. Alake tok say Presido never see Revenue Mobilisation, Allocation and Fiscal Commission proposal to take increase salary…

APM close their case for Presidential Election Petition Tribnal wit one witness.
APM close their case for Presidential Election Petition Tribnal wit one witness.

The Allied Peoples Movement don close their case for Presidential Election Petitioner Court for Abuja. Di APM bin start and close their case within di space of two and half hours wit one witness wey testify to favour dem. Aisha Abubakar, wey be di witness, tok se she be di APM Assistant Welfare Officier and still adopt …

Olabode George hail Presido Tinubu for him performance for few weeks inside office
Olabode George hail Presido Tinubu for him performance for few weeks inside office

Lagos PDP chieftain, Olabode George don praise Presido Bola Ahmed Tinubu for him performance since him resume office three weeks ago. Olabode George tok se even though di presido work just start, him performance no perfect but e better pass the time wey him be governor of Lagos State from May 1999 to May 2007. George, yarn…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x