Tag: President Tinubu

TMG dey advice Presido Tinubu to work on di failings of di 2023 Electoral process.
TMG dey advice Presido Tinubu to work on di failings of di 2023 Electoral process.

Di Transition Monitoring Group don dey worry about di Federal Government rejection of di European Union report on the 2023 general elections. Di TMG Chairmo, Auwal Rafsanjani, tok se di wetin di Eu Election Observation Mission Observation put for their report na di same observations wit local observers and civil society groups wey still monitor di elections.…

ASUU chairmo se make FG convert student loan to grant for poor students.
ASUU chairmo se make FG convert student loan to grant for poor students.

Di Academic Staff Union of Universities don ask di Federal Government to convert e students loan scheme to grants for poor students. ASUU tok se na because se more ninety percent of students wey need financial support for their education fit pay back di loan. ASUU Presido Emmanuel Osodeke, still tok se di government loan no fit…

Presido Tinubu sign Student Loan Bill into Law
Presido Tinubu sign Student Loan Bill into Law

Nigerian students wey dey for higher institution and no fit afford school fees don get oppotunate now, to tek loan with no interest from federal government. this na becos Presido Bola Ahmed Tinubu don sign into law the Student Loan (Access to Higher Education) Bill, 2019. Na the Chief of Staff to the Presido, Femi Gbajabiamila during…

Presido Tinubu inspect guard of honour for Democracy Day celebration
Presido Tinubu inspect guard of honour for Democracy Day celebration

Presido Bola Ahmed Tinubu don inspect Guard of Honour for at the Forecourt of the Presidential Villa inside Abuja, as part of activities for Democracy Day celebration. Presido Tinubu dey togeda wit Vice President, Kashim Shettima, the senate Presido Ahmed Lawan and him Chief of Staff, Femi Gbajabiamila.

Presido Tinubu se him no go tolerate arbitrary court orders wey go truncate Naija Democracy
Presido Tinubu se him no go tolerate arbitrary court orders wey go truncate Naija Democracy

Presido Bola Ahmed Tinubu don declare se em no go tolerate arbitrary court orders wey him feel se go truncate Nigeria Democracy. Instead, Presido Tinubu promised to make sure more reforms dey for the judiciary, wey him tok se don start already wit the signing of the law for uniform retirement age of judicial officers. For him…

Presido Tinubu salute MKO Abiola for him Democracy Day Speech
Presido Tinubu salute MKO Abiola for him Democracy Day Speech

Presido Bola Ahmed Tinubu dey tell Nigerians se mak dem no tek we democratic governance for we kontri for granted. Presido Tinubu se those pipu wen dey during by the time of military rule for we kontri understand the difference between the freedom of democracy and the lawlessness of dictatorship. Tinubu tok this one for him first…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x