Tag: Sports

FIFA suspend India football association
FIFA suspend India football association

FIFA don suspend India football association sake of say other parties wey no get hand on top football matter for that country de put mouth on top football matter. This suspension so mean say the women’s Under-Seventeen World Cup wey suppose start for the country for the month of October no go happen as them take plan…

Asisat Oshoala don get nomination for 2022 women’s Ballon d’Or
Asisat Oshoala don get nomination for 2022 women’s Ballon d’Or

Asisat Oshoala don get nomination for 2022 women’s Ballon d’Or after she do well with Barcelona Football Club female side for the Spanish League. Oshoala scored twenty goals for nineteen games to take share the top scorer award with Geyse Ferreira who been play for Madrid CFF last season but now she don be teammate with Oshoala…

Qatar World Cup go start one day before the official date
Qatar World Cup go start one day before the official date

The 2022 World Cup for Qatar go start one day before the official date wey be Sunday November 20th with the first game go dey between Qatar and Ecuador. FIFA administration group say dem take the decision with Qatar and Ecuador after dem receive request from South American confederation wey be Conmebol.

Serena Williams don announce retirement from tennis
Serena Williams don announce retirement from tennis

US tennis champion Serena Williams don announce say she go retire from the sport. Williams who be twenty-three-time Grand Slam winner, still tok say time don come for to move go another direction for her life. The forty-year-old tennis player tok for one post for Instagram say she de comot for the game so that she fit…

Onyekwere don become first Nigerian woman to win gold for Commonwealth games on top discus
Onyekwere don become first Nigerian woman to win gold for Commonwealth games on top discus

Chioma Onyekwere, don becomes first Nigerian woman to win Gold for Commonwealth games on top throw discus event. Team Nigeria still make history sake of say dem produce two medalists for discus throw event for the first time as reigning Nigerian champion, Obiageri Amaechi, win bronze medal. This one means say Onyekwere don become the second Nigerian…

Blessing Okagbare don get extra one year ban
Blessing Okagbare don get extra one year ban

Nigerian runner, Blessing Okagbare don get extra one year ban on top ten-year ban wey still get. Athletics Integrity Unit charged her am say she de dodge sample plus say him de try tamper with doping control process. Remember say the thirty-three-year-old athlete been get suspension for the 2021 Tokyo Olympics after she fail drug test.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x