Former FIFA presido, Sepp Blatter say the decision to award 2022 World Cup to Qatar na mistake. Blatter Presido na the world football body presido when Qatar get right to host the tournament for 2010. Many people plus countries de criticize Qatar for their position on top same-sex relationships, human rights record plus how dem take de…
Barcelona Gerard Pique don retire from football after successful long career for the game. Pique announce for Twitter say Barcelona game against Almeria go be him last game. The defender win three Champions League titles for Barcelona plus the 2010 World Cup and Euro 2012 with Spain.
Officers for the Lagos State Police Command don scatter disable athletes wey protest for Surulere area for the state. The para-athletes protest close to the National Stadium along the Funsho Williams Avenue. The protesters de vex say they exclude them some of them for some para sports like swimming and tennis from National Sports Festival wey go…
South Africa don tok say dem de bid to host 2027 FIFA Women’s World Cup. South African Football Association Oga wey be Tebogo Motlanthe tok this one for one news conference. South Africa na the only African country wey don host the men’s World Cup.
Chelsea football club don sack manager Thomas Tuchel after dem lose yesterday night Champions League game against Dinamo Zagreb Tuchel wey be former Borussia Dortmund and Paris St-Germain manager de go after him win three trophies for 20 months. Chelsea owner wey be Todd Boehly don put Tuchel’s coaching staff in charge until the club see new…
Paris St Germain don drop their first points for the Ligue 1 season after they come from behind to draw 1-1 for one home game wey dem play with Monaco. Neymar score him eighth goal for five matches this season from a penalty after the VAR tell the referee say dem foul the Brazilian. Kevin Volland score…