Tag: Supreme Court

Supreme Court don tok say, Chief Justice of Nigeria no de under investigate   
Supreme Court don tok say, Chief Justice of Nigeria no de under investigate  

Supreme Court don tok say, Chief Justice of Nigeria, Justice Olukayode Ariwoola no de under investigate The Director for Information plus Press for the Supreme Court, Festus Akande, still tok say no be true say five Supreme Court justices say make Justice Ariwoola resign. Akande tok all this ones to clear ground on top one rumour wey…

Nnamdi Kanu don ask Supreme Court make e set aside Appeal Court ruling
Nnamdi Kanu don ask Supreme Court make e set aside Appeal Court ruling

Indigenous People of Biafra oga wey be Nnamdi Kanu don carry him case go Supreme Court. Kanu de challenge the latest Court of Appeal which delay the earlier judgement wey order make dey release after the court say him no de guilty for terrorism plus treason allegiate. One of Kanu lawyers, Ifeanyi Ejiofor, confirm this   latest development…

Supreme Court throwey Dan Orbhi’s case Against Governor Obaseki of Edo State
Supreme Court throwey Dan Orbhi’s case Against Governor Obaseki of Edo State

Supreme Court don throwey Dan Orbhi’s case wey him PDP faction file against Governor Godwin Obaseki of Edo State The number one court for one judgment wey Justice Emmanuel Agim deliver say courts no get right to put mouth for political parties leadership matter. Justice Agim still ask political parties make dem de always obey their own…

Some US abortion hospitals don de close after Supreme Court Judgement
Some US abortion hospitals don de close after Supreme Court Judgement

Some US abortion hospitals don de close after Supreme Court Judgement on Friday remove American women dem constitutional right to take do abortion. Many states for US de expected to introduce new ban after the Supreme Court throway their 50-year old judgement wey say abortion dey legit. US Presido, Joe Biden don tok say the Supreme Court…

Supreme Court Throwey Federal Government case wey de challenge section 84(12) for Electoral Act
Supreme Court Throwey Federal Government case wey de challenge section 84(12) for Electoral Act

The Supreme Court  don throwey Oga Presido Muhammadu Buhari plus the Attorney General of the Federation’s case wey de challenge section eighty-four subsection twelve of the Electoral Act. The court strike out the case sake of say, them no get the power to hear the matter and the case na abuse of court process. The court for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x