Tag: Usman Alkali Baba

Federal High Court don sentence IGP go 3 months for prison sake of say him disobey court order
Federal High Court don sentence IGP go 3 months for prison sake of say him disobey court order

Federal High Court for Abuja don sentence IGP, Usman Alkali Baba go 3 months for prison sake of say him disobey court order Justice Mobolaji Olajuwon give the order on top one case wey Patrick Okoli bring come the court. Okoli for the case, say the way wey the police take comot am for work no good…

IGP don order say make police provide security for schools, hospitals and other important places
IGP don order say make police provide security for schools, hospitals and other important places

The Inspector General of Police, Usman Alkali Baba don order say make police officers provide security for schools, hospitals and other important places for we country. The IGP still order say make police officers increase normal patrols, stop-and-search operations plus raids for hot spots. Police tok tok person wey be Muyiwa Adejobi confirm the IGP order for…

Police sack one officer wey use machete flog person
Police sack one officer wey use machete flog person

Police sack one Police constable Liyomo Okoi, wey use machete flog person for one place for inside Cross River. Police tok tok person, Muyiwa Adejobi confirm for one statement say Liyomo lose him base on instruction wey Inspector General of Police, wey be Usman Alkali Baba give. Adejobi come still tok say I.G.P. Baba for the statement…

IGP don tok say 21,000 police officers go dey on ground for Osun Governorship election
IGP don tok say 21,000 police officers go dey on ground for Osun Governorship election

Twenty-one thousand police officers go de on ground when Osun people go go vote whether dem still say make Governor Gboyega Oyetola stay or make dem elect new governor. The Inspector General for Police, wey be Usman Alkali Baba, tok this one as him dey  follow many stakeholders rub mind for inside Osogbo. As IGP de yarn…

Federal Government don blame ISWAP for Saint Francis Catholic Church terror attack
Federal Government don blame ISWAP for Saint Francis Catholic Church terror attack

Federal Government don blame ISWAP for Saint Francis Catholic Church terror attack wey happen for Owo inside Ondo State. Person wey talk this one na Minister for Interior, Rauf Aregbesola plus the Inspector General of Police, wey be Usman Alkali Baba, as they follow State House Correspondents talk after National Security Council meeting for Abuja. Minister of…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x