IGP don tok say 21,000 police officers go dey on ground for Osun Governorship election

Twenty-one thousand police officers go de on ground when Osun people go go vote whether dem still say make Governor Gboyega Oyetola stay or make dem elect new governor.

The Inspector General for Police, wey be Usman Alkali Baba, tok this one as him dey  follow many stakeholders rub mind for inside Osogbo.

As IGP de yarn that one, Independent National Electoral Commission come still tok say dem don finish preparation to take distribute non-sensitive materials to all Registration Area Councils for inside the state.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x