Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaign because of flood

Labour Party presidential candidate, Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaigns and am to help people wey flood affect for some states across we country.

Obi tok this one as him de address journalists after him visit Benue State Samuel Ortom for him house for Abuja.

Peter Obi wey be former Anambra State governor dey contest the 2023 presidential election with Bola Tinubu, Atiku Abubakar, Rabiu Kwankwaso and many other people.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x