Atiku collect PDP Certificate of Return

Atiku Abubakar don collect him certificate of return as the presidential candidate for the Peoples Democratic Party.

After Atiku collect the certificate, him come still call on PDP members say make dem work together to take provide better government for all Nigerians.

The former Vice Presido been talk this one on Wednesday for the headquarters of the PDP wey dey for Abuja.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x