Metro

Fuel plus naira scarcity don cause protest for Abeokuta
Fuel plus naira scarcity don cause protest for Abeokuta

Fuel plus naira scarcity don cause protest for Abeokuta wey be Ogun State capital. Ogun State Police Command don come still respond after they send their men go the area wey the gbege de happen make dem for make sure say kasala no burst. The command tok tok person, Abimbola Oyeyemi, confirm this one for one interview…

2 persons don die for Lagos tanker accident
2 persons don die for Lagos tanker accident

Two persons don die for Lagos tanker accident wey involve one tanker plus four Keke Napep for Ikotun. Lagos State Traffic Management Authority officers dem rescue four victims inside the keke while one keke driver plus one passenger die instantly. LASTMA’s Director on top Public Affairs plus Enlightenment, Adebayo Taofiq tok for one statement say people wey…

Police for Lagos don kill one man for Rago Market
Police for Lagos don kill one man for Rago Market

One officer for the Lagos State Police Command don kill one man for the Alaba Rago Market for Ojo Local Government Area. This one de happen so twenty-three days after ASP Drambi Vandi shot and come still kill one female lawyer wey be Bolanle Raheem for the Ajah roundabout on Christmas Day. Police tok tok person, Benjamin…

Dem don bury Lagos Lawyer wey police kill for Christmas day
Dem don bury Lagos Lawyer wey police kill for Christmas day

Dem don bury Lagos Lawyer Bolanle Raheem, wey one police officer kill for Christmas day for Ikoyi Cemetery. The burial happen after one church service wey happen for Olive Tree Parish for the Redeemed Christian Church of God wey de inside Banana Island. The Chairmo for the Lagos Branch for the Nigerian Bar Association, Ikechukwu Uwanna, attend…

Police don arrest mama wey dey brutalize her two children.
Police don arrest mama wey dey brutalize her two children.

Di Lagos State Police Command don dey investigate brutal assault against two children by their biological mama for di Egbeda Idimu area of Lagos State. Di children na two and five years for age and their mama Busola Oyediran leave their papa com dey live wit anoda man wey be Akebiara Emmanuel. Lasgidi FM News Desk gather…

Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year
Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year

Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year for Abeokuta. Some reports Tok say Kehinde plus him wife way be Bukola Fatinoye die for their house for Ibara GRA for inside Abẹokuta after some people burn their house after they…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x