Metro

Delta State Police Command debunk snake bite game among primary and secondary students as cult initiation
Delta State Police Command debunk snake bite game among primary and secondary students as cult initiation

The Delta Police Command don debunk the snake bite game wey human right activists, Harrison Gwamnishu  discover among primary and secondary school students for Delta State as cult intiation no be true. Snake bite na game wey human rights activist, Harrison Gwamnishu find out se na inititiation among primary and secondary school students for Asaba, Delta State.…

Albino pipu want make Tinubu include dem for him government.
Albino pipu want make Tinubu include dem for him government.

Naija pipu don continue to dey set agenda for the incoming government for Federal Level under presido-elect Bola Ahmed Tinubu. The Chief Executive Officer of the Albino Foundation, Jake Epelle want make Tinubu carry all Naija pipu along, he want make Tinubu start to dey appoint pipu wit disability into him government. Jake Epelle still advice the…

Police release Seun Kuti  from Panti
Police release Seun Kuti from Panti

Afrobeat singer, Seun Kuti don free after him spend eight days for police detention sake of se him slap policeman for the Lagos Third Mainland Bridge. Remember se Seun Kuti surrender himself to the Lagos State Police Command on Monday last week after the Inspector General of Police give order se make dem arrest am.  Police come…

Kogi State Commissioner of Police tok dem hack him facebook account.
Kogi State Commissioner of Police tok dem hack him facebook account.

The Kogi State Commissioner of Police, AKEEM YUSUF, talk sey him no dey in control of hin account sey dem don hack am since September 2022. C.P. YUSUF deny sey hin no post anything on Facebook about Afrobeat musician, SEUN KUTI sey hin for thank God sey hin no end up for lagoon because of the video…

Lagos State don file manslaughter charges against the driver wey drive BRT bus enter train
Lagos State don file manslaughter charges against the driver wey drive BRT bus enter train

Lagos State Government don file manslaughter charges against the driver wey drive BRT bus enter train wey de move for Ikeja Lagos State Government drag the driver, wey dem identified as Osibanjo Oluwaseun, on top sixteen counts of manslaughter before Justice Oyindamola Ogala before the State High Court in Ikeja. The Lagos State Director of Public Prosecutions,…

Bandits don kill two NSCDC operatives for Imo state
Bandits don kill two NSCDC operatives for Imo state

Bandits don kill two Nigeria Security and Civil Defense Corps operatives for Obiangwu inside the Ngor-Okpala Local Government Area  wey de for Imo state. The state tok tok person for NSCDC wey be Chimeziri Noel confirm the tori to news people them. Noel tok say the officers de do na normal duties when the gbege shele.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x