Politics

PDP Senate Caucus members don meet Atiku   
PDP Senate Caucus members don meet Atiku  

PDP Senate Caucus members dem don meet Atiku Abubakar and Governor Ifeanyi Okowa. The meeting na part of effort to take reconcile party members wey they vex as the 2023 general elections dey near so. Some PDP top-top people like Nyesom Wike dey vex about some recent develop for the party PDP National Chairman, Iyorchia Ayu attend…

Atiku don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good
Atiku don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good

Peoples Democratic Party presidential candidate wey be Atiku Abubakar don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good. Atiku wey tok this one when him appear for one television interview, tok say the decision wey APC take so, go divide Nigerians along religious lines. The former Vice Presido come still explain say him choose Delta State Governor…

INEC don give certificate of return to Osun State governor-elect
INEC don give certificate of return to Osun State governor-elect

INEC don give certificate of return to Osun State governor-elect wey be Senator Ademola Adeleke. Professor Kunle Ajayi wey be INEC National Commissioner for Osun, Ogun plus Oyo state, present the certificate to Senator Adeleke plus him deputy governor-elect, Prince Kola Adewusi. The certificate presentation dey come four days after Senator Adeleke and Prince Adewusi win last…

Many APC members don protest on top APC Muslim-Muslim Presidential ticket
Many APC members don protest on top APC Muslim-Muslim Presidential ticket

Many All Progressives Congress members don protest for Abuja on top APC Muslim-Muslim ticket. The protest been shele as APC presidential candidate wey be Bola Ahmed Tinubu de present Senator Kashim Shettima as him running-mate for another location for inside Abuja. Those people wey protest so, come out under the umbrella of APC Hausa-Fulani Youth Forum, still…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x