Labour Party presidential candidate, Peter Obi, don announce before-before federal lawmaker Senator Datti Baba-Ahmed as him running mate for the 2023 general elections. Obi wey make the announcement for one event inside Abuja, say him take the decision after him rub mind with many people. Peter Obi wey be before-before Anambra State former Governor, tok say Baba-Ahmed…
APC presidential candiate for the 2023 elections, Bola Tinubu, don tok say him no meet Rivers State Governor, Nyesom Wike for France. Tinubu wey be former Lagos State Governor been travel go France to go meet top-top people for that side. One APC big person for inside Lagos wey be Joe Igbokwe been tok for one social…
African Democratic Congress governorship candidate for Rivers State wey be Tonte Ibraye don nominate popular Nollywood Actress, Tonto Dikeh as him Deputy Governorship candidate for the 2023 Rivers State governorship election. The actress who tok this one for one statement on top Instagram, tell Ibraye say belle sweet am well well as him take nominate am on…
The Kogi State House of Assembly don vote in favour of one new law wey go make Local Government Councils fit dey stand on their own as e tek concern money mata. The state lawmakers pass di Local Government Autonomy Bill, wey provide for di change of di 1999 Constitution of the Federal Republic of Nigeria. Di…
Di United States Mission to Nigeria don praise di Independent National Electoral Commission on top di way dem tek conduct Ekiti State governorship election. Di US Mission note se dem notice se di technical improvement dey for the bi-modal voter accreditation system. For inside statement ontop how dem tek asses di election, di US…
Labour Party, presidential candidate, Peter Obi, don visit Rivers State Governor, Nyesom Wike. No details comot for the reason of the visit as both Peter plus Governor Wike hold the meeting behind closed doors. One source wey de close to the Government House for Port Harcourt tell Lasgidi FM’s News Desk say the meeting been take place…