PDP Senate Caucus members don meet Atiku   

PDP Senate Caucus members dem don meet Atiku Abubakar and Governor Ifeanyi Okowa.

The meeting na part of effort to take reconcile party members wey they vex as the 2023 general elections dey near so.

Some PDP top-top people like Nyesom Wike dey vex about some recent develop for the party

PDP National Chairman, Iyorchia Ayu attend the meeting.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x