Politics

Obasanjo, Peter Obi, Wike Meet for London
Obasanjo, Peter Obi, Wike Meet for London

Former Oga Presido, Olusegun Obasanjo; Labour Party presidential candidate, Peter Obi, plus Rivers State governor, Nyesom Wike, don met for London. Others wey attend the meeting na Governor Samuel Ortom of Benue State; Governor Seyi Makinde of Oyo; Governor Okezie Ikpeazu of Abia State plus former Cross River governor, Donald Duke. This meeting dey come after Wike…

Peter Obi don meet Nyesom Wike, Mimiko plus other people dem
Peter Obi don meet Nyesom Wike, Mimiko plus other people dem

The presidential candidate for Labour Party, Peter Obi, don still meet Rivers State Governor, Nyesom Wike and former governor of Ondo State wey be Olusegun Mimiko. Former Cross River State Governor, Donald Duke; Benue State Governor, Samuel Ortom; Abia State Governor, Okezie Ikpeazu, Gombe State former governor, Ibrahim Dankwambo still attend the meeting wey take place for…

William Ruto win Kenya presidential election
William Ruto win Kenya presidential election

William Ruto wey be Kenya Deputy Oga Presido don win the presidential election for that country. Official results show say RUT take small figure to take beat Raila Odinga with fifty-point-five percent for the vote. The Chairmo for Kenya’s Electoral and Boundaries Commission, Wafula Chebukati, upon say four commissioners no gree, still announce the result.

Wike say him no carry Atiku go court
Wike say him no carry Atiku go court

Rivers State Governor Nyesom Wike don deny say him no carry PDP, the party presidential candidate wey be Atiku Abubakar plus Sokoto State Governor Aminu Tambuwal go court. Governor Wike wey yarn this one for the commissioning of House of Assembly Quarters for Port Harcourt, say the important thing wey de him mind na to do better…

Ghanaian President Akufo-Addo say him no endorse Peter Obi
Ghanaian President Akufo-Addo say him no endorse Peter Obi

Ghana Oga Presido wey be Nana Akufo-Addo don deny say him no write letter give APC presidential candidate wey be Bola Asiwaju make him support Labour Party presidential candidate, Peter Obi. Oga Presido Akufo-Addo come out tok say one viral post wey some people circulate on top social media say him de support Peter Obi na lie…

Ekiti State Governor appoint secretaries for Local Government councils
Ekiti State Governor appoint secretaries for Local Government councils

Ekiti State Governor wey Kayode Fayemi don appoint secretaries for 16 Local Government councils plus nineteen Local Council Development Areas wey de for the state Governor Fayemi tok say the appointment go take effect immediately, him come still tok say the appointment so na to make local government councils for the state strong. Governor Fayemi Chief Press…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x