CBN Governor, Godwin Emefiele tok say him de catch cruise on top drama wey de shele on top him presidential ambition

Central Bank Governor Governor, Godwin Emefiele don tok say him de catch cruise on top drama wey de shele on top him presidential ambition

Emefiele tok this one wey him answer questions from tori people after him been meet Oga Presido Buhari for Presidential Villa inside Abuja.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x