Kogi State Commissioner of Police tok dem hack him facebook account.

The Kogi State Commissioner of Police, AKEEM YUSUF, talk sey him no dey in control of hin account sey dem don hack am since September 2022.

C.P. YUSUF deny sey hin no post anything on Facebook about Afrobeat musician, SEUN KUTI sey hin for thank God sey hin no end up for lagoon because of the video wey show the musician as hin dey assault one policeman for Third Mainland Bridge.

The Police Public Relations Officer, WILLIAM OVYE AYA, for inside statement tok se the Commissioner of Police talk am sey the comment nah fake.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x