Obasanjo, Peter Obi, Wike Meet for London

Former Oga Presido, Olusegun Obasanjo; Labour Party presidential candidate, Peter Obi, plus Rivers State governor, Nyesom Wike, don met for London.

Others wey attend the meeting na Governor Samuel Ortom of Benue State; Governor Seyi Makinde of Oyo; Governor Okezie Ikpeazu of Abia State plus former Cross River governor, Donald Duke.

This meeting dey come after Wike still hold meeting with the All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu, for France on Monday.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x