PDP tok say former Oga Presido Goodluck Jonathan never comot for the party

Peoples Democratic Party don tok say former Oga Presido Goodluck Jonathan never comot for the party

PDP National Publicity Secretary, Debo Ologunagba na him tok this one for one television interview wey we monitor.

Ologunagba, still tok say, only Bayelsa State PDP Ward Chairman plus Secretary de for better position to tok wether Jonathan still de PDP.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x