Senate return names of ministerial nominees wey dem confirm to President Tinubu

Senate don send the names of forty-five ministerial nominees wey dem confirm to President Bola Ahmed Tinubu.

Senior Special Assistant to Oga Presido on top National Assembly Matters for Senate, wey be Senator Abdullahi Gumel, confirmed this one to tori people for National Assembly.

Senator Gumel still tok say Oga Presido Tinibu plan still plan to separate some ministries wey former Oga Presido Muhammadu Buhari join together.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x