Tag: APC

Many APC members don protest on top APC Muslim-Muslim Presidential ticket
Many APC members don protest on top APC Muslim-Muslim Presidential ticket

Many All Progressives Congress members don protest for Abuja on top APC Muslim-Muslim ticket. The protest been shele as APC presidential candidate wey be Bola Ahmed Tinubu de present Senator Kashim Shettima as him running-mate for another location for inside Abuja. Those people wey protest so, come out under the umbrella of APC Hausa-Fulani Youth Forum, still…

Babachir Lawal say APC Muslim-Muslim ticket no good
Babachir Lawal say APC Muslim-Muslim ticket no good

Former Sece to the Government of the Federation, wey be Babachir Lawal don tok say APC Muslim-Muslim ticket no good at all at all. Lawal for one statement wey him take him hand sign say, the decision na one big misake. The former SGF wey back Tinubu during APC presidential primaries say, Kashim Shettima choice as Tinubu…

President Buhari meet APC Governors
President Buhari meet APC Governors

President Muhammadu Buhari don met APC Governors for inside Presidential Villa, Abuja. Imo State Governor Hope Uzodinma who follow tori people tok after the meeting, say Oga Presido meet them make dem rub on mind on how APC go take win next year presidential election. Governor Uzodinma come still tok say na only  APC presidential flagbearer wey…

Bola Tinubu win APC Presidential Primary
Bola Tinubu win APC Presidential Primary

Former Lagos State Governor Lagos State, Bola Ahmed Tinubu, don win the Presidential ticket for the All Progressives Congress. Kebbi State Governor Atiku Bagudu who wey serve as the Returning Officer for the APC Special National Convention in Abuja, announce say na Tinubu be the winner for the primary. Bagudu tok say Tinubu scored one thousand, two…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x