Tag: APC

Obasanjo, Peter Obi, Wike Meet for London
Obasanjo, Peter Obi, Wike Meet for London

Former Oga Presido, Olusegun Obasanjo; Labour Party presidential candidate, Peter Obi, plus Rivers State governor, Nyesom Wike, don met for London. Others wey attend the meeting na Governor Samuel Ortom of Benue State; Governor Seyi Makinde of Oyo; Governor Okezie Ikpeazu of Abia State plus former Cross River governor, Donald Duke. This meeting dey come after Wike…

Atiku and Obi attend NBA Annual General Conference, but Tinubu no show
Atiku and Obi attend NBA Annual General Conference, but Tinubu no show

Atiku Abubakar and Peter Obi don attend Nigeria Bar Association General Conference, but Tinubu no show. APC presidential candidate, Bola Tinubu send him running-mate, Kashim Shettima make him represent am for the NBA Conference wey shele for Victoria Island. When Shettima come for stage to tok, him tok say APC government wey Tinubu go lead go transform…

INEC say dem no recognize Apabio and Lawan as APC senatorial candidates
INEC say dem no recognize Apabio and Lawan as APC senatorial candidates

INEC say dem no recognize Senator Godswill Apabio and Senate President Ahmad Lawan as APC senatorial candidates. Lawan and Akpabio been contest the APC Presidential primaries but after dem loose, APC come still list dem as senatorial candidates but INEC no gree recognize them. Some reports wey comot yesterday say INEC don officially recognized them. INEC National…

Atiku don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good
Atiku don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good

Peoples Democratic Party presidential candidate wey be Atiku Abubakar don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good. Atiku wey tok this one when him appear for one television interview, tok say the decision wey APC take so, go divide Nigerians along religious lines. The former Vice Presido come still explain say him choose Delta State Governor…

CAN say dem no know the bishops dem wey come Shettima’s presentation
CAN say dem no know the bishops dem wey come Shettima’s presentation

Kaduna State branch of Christian Association of Nigeria say dem no know the bishops dem wey come Shettima’s presentation as APC presidential running for Abuja. Reverend John Joseph Hayab wey be Kaduna State CAN chairmo say those people wey wear bishops’ clothes come the event na fake and Nollywood movie. Reverend Hayab come still tok say those…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x