Tag: Atiku Abubakar

PDP Senate Caucus members don meet Atiku   
PDP Senate Caucus members don meet Atiku  

PDP Senate Caucus members dem don meet Atiku Abubakar and Governor Ifeanyi Okowa. The meeting na part of effort to take reconcile party members wey they vex as the 2023 general elections dey near so. Some PDP top-top people like Nyesom Wike dey vex about some recent develop for the party PDP National Chairman, Iyorchia Ayu attend…

Atiku don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good
Atiku don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good

Peoples Democratic Party presidential candidate wey be Atiku Abubakar don tok say APC Muslim-Muslim presidential ticket no good. Atiku wey tok this one when him appear for one television interview, tok say the decision wey APC take so, go divide Nigerians along religious lines. The former Vice Presido come still explain say him choose Delta State Governor…

Ganduje plus Atiku congratulate Tinubu
Ganduje plus Atiku congratulate Tinubu

Kano State Governor, Abdullahi Ganduje, don congratulate Bola Tinubu for him victory for the APC presidential primary. Ganduje tok say as Tinubu comot so as flagbearer for APC say na victory for Nigeria, him come still add say Tinubu get the capacity to provide the kind leadership wey the country need. For him side, the presidential candidate…

Atiku collect PDP Certificate of Return
Atiku collect PDP Certificate of Return

Atiku Abubakar don collect him certificate of return as the presidential candidate for the Peoples Democratic Party. After Atiku collect the certificate, him come still call on PDP members say make dem work together to take provide better government for all Nigerians. The former Vice Presido been talk this one on Wednesday for the headquarters of the…

Former Vice Presido, Atiku Abubakar win PDP presidential primaries
Former Vice Presido, Atiku Abubakar win PDP presidential primaries

Former Vice Presido, Atiku Abubakar don win Peoples Democratic Party presidential ticket for the 2023 general election. Atiku score 371 votes for the primary election wey hold for MKO Abiola Stadium for inside Abuja on Saturday. Governor Nyesom Wike of Rivers State follow with 237 Votes, former Senate President Bukola Saraki get 70 votes. Governors Udom Emmanuel…

Atiku meets IBB behind closed door
Atiku meets IBB behind closed door

Former Vice president, Atiku Abubakar today held a closed-door meeting with former military Head of State General Ibrahim Babangida in his hilltop mansion in Minna, Niger State. The meeting, which lasted for almost an hour, may not be unconnected to Atiku’s presidential aspiration in 2023. Atiku later paid a courtesy visit to Niger state Governor Abubakar Bello…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x