Tag: Bola Tinubu

APC don start their presidential campaign for Jos   
APC don start their presidential campaign for Jos  

All Progressives Congress Presidential candidate Bola Tinubu don promise Nigerians say hope don come back. Tinubu wey make this promise for the APC presidential campaign flag-off for Rawang Pam Township Stadium for Jos, Plateau State, tok say Nigeria go better. The former Lagos State Governor still promise say him go build on top Oga Presido Muhammadu Buhari…

Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Tinubu from the 2023 presidential election
Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Tinubu from the 2023 presidential election

Federal High Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Bola Tinubu from the 2023 presidential election. According to the case wey de before Justice Ahmed Mohammed, one group wey call their self Incorporated Trustees of Kingdom Human Rights Foundation International claimed say Tinubu violate Section 90, subsection 3 for…

Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come
Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come

Labour Party don tok say their presidential candidate wey be Peter Obi don tok say him no go any debate wey other presidential candidates no come The Director General for Obi-Datti Campaign Organisation, Doyin Okupe, tell toli people this one for Abuja. This one de happen after the Town Hall Meeting for presidential candidate wey Arise TV…

Tinubu don meet with business leaders, promise say him go revive industries wey don die
Tinubu don meet with business leaders, promise say him go revive industries wey don die

All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu don meet with business leaders and come still promise say him go revive industries wey don die for Nigeria if Nigerians elect am for 2023. Tinubu tok this one so when him present him action plans to ogbonge business people for private sector for inside Eko Hotel and Suites, Lagos.…

APC don inaugurate presidential campaign women wing
APC don inaugurate presidential campaign women wing

All Progressives Congress don inaugurate their presidential campaign women team for the Old Banquet Hall of the Presidential Villa for Abuja. Many many ogbonge people wey include Oga Presido Buhari wey him Chief of Staff, Professor Ibrahim Gambari represent attend the event. APC presidential candidate, Bola Tinubu; him running mate, Kashim Shettima; APC National Chairmo, Abdullahi Adamu;…

Tinubu don come back to Nigeria
Tinubu don come back to Nigeria

Former Lagos State Governor and All Progressives Congress Presidential candidate wey be Bola Tinubu don come back to Nigeria after him spend two weeks for UK. Tinubu’s running mate wey be Senator Kashim Shettima, the Director General of the APC Presidential Campaign Council, Governor Simon Lalong, plus APC former National Chairmo, Adams Oshiomhole, na some of the…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x