Court of Appeal don rule say Federal Road Safety Corps get the power to seize vehicle and collect fines from motorists wey broke traffic laws. The Court Calabar Division gve the judgment for one case wey involve the FRSC plus one Michael Benson for Akwa Ibom State. Benson wey be lawyer for Uyo, first carry the FRSC…
Appeal Court reverse judgement wey comot Ebonyi state governor Dave Umahi and him deputy from office
Court of Appeal for Abuja don reverse the March 8 judgment by Justice Inyang Ekwo for the Federal High Court wey sack Governor David Umahi plus him Deputy, Kelechi Igwe sake of say dem comot from Peoples Democratic Party go All Progressives Congress. Three-member panel of the court wey Justice Haruna Tsanammi be their leader, for their…
Appeal Court for Ibadan don rule against Sunday Igboho 20-billion-naira judgement wey him get against DSS. Appeal Panel Justice Muslim Hassan de head still set aside the Oyo State High Court judgment wey declare say the DSS raid for IGBOHO’s house de illegal. Court of Appeal come still rule say the award of 20-billion-naira damages against DSS…
The Court of Appeal for Abuja don stop National Assembly made dem no impose statutory delegates for today APC presidential primary. The court give the order for one application wey the APC National Chairmo, Abdullahi Adamu, file before the court wey him come de challenge one lower court judgement wey rule say statutory delegates fit participate for…
The Port Harcourt Division of the Court of Appeal will tomorrow, Thursday, October 28, determine whether the national convention of the People’s Democratic Party should go ahead as planned this weekend. However; the three-man Appeal Court Panel led by Justice Haruna Tsammani, yesterday threw out an application challenging the suspension of Uche Secondus by the PDP leadership…