Tag: crime

NDLEA don arrest two Pakistan citizens sake of say dem carry cocaine
NDLEA don arrest two Pakistan citizens sake of say dem carry cocaine

NDLEA officers dem don arrest two Pakistan citizens sake of say dem carry cocaine for we country. NDLEA officers arrest the Pakistanis for Murtala Muhammed International Airport Lagos. NDLEA tok tok person wey be Femi Babafemi say their names na Asif Muhammed and Hussain Naveed. Babafemi still tok say the two suspect hide cocaine inside public address…

NDLEA don find another hard drug warehouse for VGC
NDLEA don find another hard drug warehouse for VGC

NDLEA don find another hard drug warehouse for Victoria Garden City Lagos. NDLEA tok tok person, Femi Babafemi, say dem see over 13 million pills of 225-miligrams of Tramadol for inside the VGC mansion wey no body de live. Babafemi tok say dem don arrest one suspected billionaire drug baron wey be Ugochukwu Nsofor Chukwukadibia sake of…

U.S court don send Ogun State Governor Personal Assistant to 5 years for prison
U.S court don send Ogun State Governor Personal Assistant to 5 years for prison

U.S court don send Ogun State Governor Personal Assistant Abidemi Rufai to 5 years for prison for inside America. One District Court for Washington, United States, say Abidemi Rufai de guilty for identity theft, wire fraud plus attempt to thief two-point-four million US dollars. US Attorney for Western District for Washington, Attorney Nick Brown, tok say Rufai…

NDLEA don seize cocaine wey nearly reach 2000 kilogram for one Lagos warehouse
NDLEA don seize cocaine wey nearly reach 2000 kilogram for one Lagos warehouse

Men of the National Drug Law Enforcement Agency don seize cocaine wey nearly reach 2000 kilogram for one warehouse for Ikorodu inside Lagos state. NDLEA tok tok person, Femi Babafemi tok say the cocaine wey dem seize for warehouse so, cost one hundred and ninety-four billion naira. Babafemi say the cocaine na the biggest one wey NDLEA…

NDLEA arrests Lagos airport cleaner wey de lead drug group
NDLEA arrests Lagos airport cleaner wey de lead drug group

National Drug Law Enforcement Agency officers don arrest one cleaner for Murtala Muhammed International Airport Lagos wey de lead one drug group. NDLEA arrest the suspect wey dem identify as Ohiagu Sunday after dem arrest one passenger wey wan travel go Dubai. NDLEA’s Director for Media plus Advocacy, FEMI BABAFEMI tok this one for one statement for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x