Tag: Economy

Central Bank of Nigeria don put limit on top how much person fit withdraw
Central Bank of Nigeria don put limit on top how much person fit withdraw

Central Bank of Nigeria don put limit on top how much person fit withdraw. CBN order banks plus other institutions wey get hand for issue wey concern money say make dem make sure say money wey people fit collect from bank counter weekly no go pass one hundred thousand naira while companies own no go pass five…

Oga Presido Buhari don flag off the first oil exploration for north-east
Oga Presido Buhari don flag off the first oil exploration for north-east

Federal Government don tok say them invest about three billion dollars for oil plus gas production on top the Kolmani Integrated Development Project for Bauchi State Oga Presido Buhari tok this one for him address for the opening ceremony for commercial production for the Kolmani oil field wey de between of Gombe and Bauchi state boundary. Oga…

Nigeria inflation don rise to 21.09%
Nigeria inflation don rise to 21.09%

National Bureau of Statistics don come out tok say Nigeria inflation rate don rise to twenty-one-point zero nine percent for October 2022. The Bureau still tok say food Inflation na twenty-three-point seven two percent in October 2022. The NBS tok this one for their Consumer Price Index report for October 2022. Consumer Price Index de measures the…

Traders for Ghana don close their shops to take protest against inflation
Traders for Ghana don close their shops to take protest against inflation

Traders for Ghana capital Accra don close their shops to take protest against inflation for that country. The normal daily go-slow for Accra’s Central Business District plus the biggest vehicle spare parts district no de today sake of say the traders dem de protest. Ghana de face big igbese plus inflation wey dey for 37 percent while…

CBN don raise interest rate go 15.5%
CBN don raise interest rate go 15.5%

Central Bank of Nigeria don raise Monetary Policy Rate by one-point-five percent interest as part of way to take tackle inflation for we country. Monetary Committee for the Central Bank of Nigeria carry the MPR go from fourteen percent go fifteen-point-five percent. CBN Governor wey be Godwin Emefiele, still announce increase on top the Cash Requirement Ratio…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x