Tag: Federal Government

TUC and NLC suspend strike
TUC and NLC suspend strike

Nigeria Labour Congress and Trade Union Congress don suspend their plan to start strike, tomorrow sake of say Federal Government don comot fuel subsidy. The NLC and TUC take the decision after another meeting with Federal Government representatives for the the Presidential Villa inside Abuja. Oga Presido Chief of Staff to the President, Femi Gbajabiamila, so announce…

Presido Buhari hold last FEC meeting wit all 44 ministers.
Presido Buhari hold last FEC meeting wit all 44 ministers.

As Presido Muhammadu Buhari dey prepare to comot for office next week, him don hold him last Federal Executive Council meeting. Vice-Presido Yemi Osinbanjo dey for the last FEC meeting under the leadership of Presido Buhari. All the forty-four ministers and ministers of state for federal cabinet still dey for the meeting for the state house inside…

Femi Adesina Say, no be Government duty to create job
Femi Adesina Say, no be Government duty to create job

Oga Presido Special Adviser on top media, wey be Femi Adesina don talk say, no be the duty of Government to create job. The Presido tok tok person talk this one as him de highlight Presido Buhari achievements for eight years. Adesina say wetin any government fit do na to create better environment for private sector to…

Lai Mohammed don blame opposition parties for fuel and naira scarcity   
Lai Mohammed don blame opposition parties for fuel and naira scarcity  

The Minister for Information plus Culture wey be Lai Mohammed don blame opposition parties for fuel and naira scarcity for we country. Lai Mohammed, wey make the allegiate for news conference for Abuja, tok say opposition parties don go collect court orders to take stop the government make dem no adjust February 10 deadline for naira notes…

Federal Government don declare public holidays for Christmas plus New Year celebrations
Federal Government don declare public holidays for Christmas plus New Year celebrations

Federal Government don declare December 26 and 27 plus January 2, 2023, as public holidays to take celebrate Christmas and New Year. The Permanent Secretary for the Ministry of Interior, wey be Belgore Shuaib announce this one for statement. Shuaib for the statement tok say Oga Minister for Interior, Rauf Aregbesola beg Christians make dem copy Jesus…

People wey de drive motor don de celebrate say Federal Government don open Second Niger Bridge
People wey de drive motor don de celebrate say Federal Government don open Second Niger Bridge

People wey de drive motor don de celebrate say Federal Government don open Second Niger Bridge for people wey de travel for Christmas plus New Year holiday. One Sunday Emem na the first person wey drive across the Second Niger Bridge wey connect Asaba for Delta State plus Onitsha for Anambra State. Sunday Emem drive pass the…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x