Tag: Federal Government

Oga Presido Buhari go make national broadcast on Sunday
Oga Presido Buhari go make national broadcast on Sunday

Oga Presido Muhammadu Buhari go make national broadcast on Sunday as part of activities to take celebrate this year Democracy Day. Minister for Information plus Culture, wey be Lai Mohammed tok say before that broadcast, one public lecture go shele for National Mosque on Friday plus Jumat prayers that same day and still for dat same venue.…

Federal Government don declare June 13 as public holiday
Federal Government don declare June 13 as public holiday

Federal Government don declare June 13 as public holiday to take celebrate this year Democracy Day. Minister for Interior wey be Rauf Aregbesola na him tok this one for statement wey the Permanent Secretary for the Ministry, Shuaib Belgore release to tori people. Aregbesola come still de tell Nigerians make dem use the occasion to think on…

Federal Government don blame ISWAP for Saint Francis Catholic Church terror attack
Federal Government don blame ISWAP for Saint Francis Catholic Church terror attack

Federal Government don blame ISWAP for Saint Francis Catholic Church terror attack wey happen for Owo inside Ondo State. Person wey talk this one na Minister for Interior, Rauf Aregbesola plus the Inspector General of Police, wey be Usman Alkali Baba, as they follow State House Correspondents talk after National Security Council meeting for Abuja. Minister of…

Court don order say make Osinachi husband dey for Kuje Prison
Court don order say make Osinachi husband dey for Kuje Prison

Federal Capital Territory High Court don order say Peter Nwachukwu wey be husband to late gospel singer, Osinachi dey for Kuje prison Nwachuckwu go still de prison till court hear the homicide charge wey Federal Government charge against am. Justice Njideka Nwosu-Iheme been give the order after Peter Nwachukwu say him no dey guilty for the allegiate…

Federal Government knack Osinachi husband 23-count charges
Federal Government knack Osinachi husband 23-count charges

Federal Government don knack Peter Nwachukwu wey be husband to late gospel singer, Osinachi 23-count charges. The Attorney-General of the Federation charged Nwachukwu under sections 104 and 379 for the Administration of Criminal Justice Act, 2015. The government charge Nwachukwu with culpable homicide wey carry death sentence.

Federal Government drop amended charges against Nnamdi Kanu
Federal Government drop amended charges against Nnamdi Kanu

Federal High Court for Abuja don throwey the new six count charges wey Federal Government file against the Oga of the Indigenous People of Biafra, Nnamdi Kanu. The court take the decision after Federal Government withdraw the charge and Kanu Lawyer wey be Mike Ozekhome complain say Federal Government de take style the case. Ozekhome still tell…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x