Tag: Labour Party

Plenty people don welcome Peter Obi for Onitsha
Plenty people don welcome Peter Obi for Onitsha

Plenty people don welcome Peter Obi wey be Labour Party presidential candidate for Onitsha, Anambra State. Obi tell the crowd say him administration go create wealth and secure the country if them elect am as President. The former Anambra State governor still tok say Presidential Villa no suppose be retirement home people wey him call tired politicians.

P-Square don entertain Labour Party supporters for Peter Obi campaign for Port Harcourt
P-Square don entertain Labour Party supporters for Peter Obi campaign for Port Harcourt

P-Square don entertain Labour Party supporters for Peter Obi campaign for Port Harcourt, Rivers State capital. Obi wey be Anambra State former governor come the rally with him wife, Margaret plus other Labour Party Oga dem. You fit still remember say, Rivers State Governor, Nyesom Wike promise Obi say him go give am logistics when him to…

Doyin Okupe don resign as Labour Party presidential campaign council Director General
Doyin Okupe don resign as Labour Party presidential campaign council Director General

Doyin Okupe don resign as Labour Party presidential campaign council Director General Him announce say him don resign for one letter wey him write give Labour Party presidential candidate, Peter Obi. Okupe resignation de come after one Federal High Court find am guilty sake of say him disobey the Money Laundering Act.

Labour Party fit Change Okupe As Obi’s Campaign DG
Labour Party fit Change Okupe As Obi’s Campaign DG

Signs de show say Labour Party fit Change Okupe as Peter Obi’s Campaign Director General. This one na because one Federal High Court for Abuja don find Doyin Okupe guilty say of say him break the Money Laundering Act and still jail am for two years. The judgement na as e take concern the two hundred and…

Labour party presidential candidate, Peter Obi don tok say na youth unemployment de cause insecurity for North East
Labour party presidential candidate, Peter Obi don tok say na youth unemployment de cause insecurity for North East

Labour party presidential candidate wey be Peter Obi don tok say na youth unemployment de cause insecurity for North East because plenty plenty youths de wake up every morning without food plus house. Obi tok this one when him meet North-East stakeholders for Abuja. Him come say insecurity go go if youths dem get work.

Bola Tinubu still de insist say him no go follow Peter Obi debate  
Bola Tinubu still de insist say him no go follow Peter Obi debate  

All Progressives Congress Presidential Campaign Council don tok say their presidential candidate wey be Bola Tinubu no go follow Labour party presidential Peter Obi debate. APC Presidential Campaign Council Oga tok tok person, Festus Keyamo say dem go send one of their tok tok person make him follow Obi debate. Keyamo still tok say Peter Obi go…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x