Tag: Labour Party

Sanwo-Olu de lead Lagos governorship race for ANAP-NOI Polls
Sanwo-Olu de lead Lagos governorship race for ANAP-NOI Polls

One opinion poll wey ANAP Foundation plus NOI Polls Limited conduct don put Governor Babajide Sanwo-Olu of the APC for the lead for the 2023 governorship election for inside Lagos State. Atedo Peterside of ANAP Foundation, wey announce the results for one TV broadcast, say Governor Sanwo-Olu do well pass Bola Tinubu for the opinion poll as…

Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come
Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come

Labour Party don tok say their presidential candidate wey be Peter Obi don tok say him no go any debate wey other presidential candidates no come The Director General for Obi-Datti Campaign Organisation, Doyin Okupe, tell toli people this one for Abuja. This one de happen after the Town Hall Meeting for presidential candidate wey Arise TV…

Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaign because of flood
Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaign because of flood

Labour Party presidential candidate, Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaigns and am to help people wey flood affect for some states across we country. Obi tok this one as him de address journalists after him visit Benue State Samuel Ortom for him house for Abuja.…

NLC say dem go mobilize their members to vote for Peter Obi
NLC say dem go mobilize their members to vote for Peter Obi

Nigeria Labour Congress don say dem go mobilize their members to vote for Peter Obi for the 2023 presidential election. NLC Chairmo Ayuba Wabba wey tok this one Labour Party national retreat for Abuja, say NLC go play important role as the 2023 election de near. On him own side, Labour Party National Chairman Julius Abure come…

Atiku and Obi attend NBA Annual General Conference, but Tinubu no show
Atiku and Obi attend NBA Annual General Conference, but Tinubu no show

Atiku Abubakar and Peter Obi don attend Nigeria Bar Association General Conference, but Tinubu no show. APC presidential candidate, Bola Tinubu send him running-mate, Kashim Shettima make him represent am for the NBA Conference wey shele for Victoria Island. When Shettima come for stage to tok, him tok say APC government wey Tinubu go lead go transform…

Peter Obi don meet Nyesom Wike, Mimiko plus other people dem
Peter Obi don meet Nyesom Wike, Mimiko plus other people dem

The presidential candidate for Labour Party, Peter Obi, don still meet Rivers State Governor, Nyesom Wike and former governor of Ondo State wey be Olusegun Mimiko. Former Cross River State Governor, Donald Duke; Benue State Governor, Samuel Ortom; Abia State Governor, Okezie Ikpeazu, Gombe State former governor, Ibrahim Dankwambo still attend the meeting wey take place for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x