Tag: Labour Party

Ghanaian President Akufo-Addo say him no endorse Peter Obi
Ghanaian President Akufo-Addo say him no endorse Peter Obi

Ghana Oga Presido wey be Nana Akufo-Addo don deny say him no write letter give APC presidential candidate wey be Bola Asiwaju make him support Labour Party presidential candidate, Peter Obi. Oga Presido Akufo-Addo come out tok say one viral post wey some people circulate on top social media say him de support Peter Obi na lie…

Afenifere leader declare support for Peter Obi
Afenifere leader declare support for Peter Obi

Afenifere leader, wey be Pa Ayo Adebanjo, don declare support for Labour Party presidential candidate, Peter Obi. Pa Adebanjo tok say him don lost confidence for the candidate of the All Progressives Congress and former governor of Lagos State, Bola Tinubu. The elder statesman tok say him decision na for make make equity, fairness and justice dey…

Peter Obi don announce Senator Datti Baba-Ahmed as him running mate
Peter Obi don announce Senator Datti Baba-Ahmed as him running mate

Labour Party presidential candidate, Peter Obi, don announce before-before federal lawmaker Senator Datti Baba-Ahmed as him running mate for the 2023 general elections. Obi wey make the announcement for one event inside Abuja, say him take the decision after him rub mind with many people. Peter Obi wey be  before-before Anambra State former Governor, tok say Baba-Ahmed…

INEC list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates
INEC list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates

Independent National Electoral Commission don list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates wey be say their name don dey with dem before before. This one de happen after reports come out say All Progressives Congress plus Labour Party nominate their vice presido on part time basis before dem go conclude talk to choose…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x